Beamer (Bad Boys) - Rema,Rvssian
Ayy Rvssian Mmm aaaaa Another banger banger banger banger African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get the money pass Shina Peter For my area they dey call me Godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another n***awan carry my seniorita I go chop am like say na semovita oh Bad boys like you I like bad boys like you Ooh yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching And the loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason Mmm I want to invest in your body oh I want to invest with my money oh You know say na you I go marry oh How many pikin we go born oh This our love no go funny huh Me I no go dey play with my shawty huh Anytime I look at your body huh Girl you dey make me dey horny huh Mmm mmm mmm Shawty o your body make me go down low Wetting I go do without your love ooh African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get the money pass Shina Peter For my area they dey call me Godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another n***awan carry my Seniorita I go chop am like say na semovita oh Bad boys like you I like bad boys like you Ooh yah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and The loving that she needing yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason Girl I go dey for you Girl I go dey for you baby Dey for you Girl I go craze for you baby Vex for you Why I go vex for you baby Fool for you I too mumu for you baby Sister bumbela your baka make Me miss my fasting and prayer Omotena o Ama young fella But me I fit to spend all My racks and chedah for you Sister bumbela your baka make Me miss my fasting and prayer Omotena o Ama young fella But me I fit to spend all my Racks and chedah for you for you African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get the money pass Shina Peter For my area they dey call me Godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another n***awan carry my seniorita I go chop am like say na semovita oh Bad boys like you I like bad boys like you Ooh yah boys like you I like bad boys like you Mmm Bad boys like you I Guitar score
Beamer (Bad Boys) Artist: Rema,Rvssian
Capo: 0
Key: CSharp
Difficulty:
Tempo: 48
Time Signature: 4/4
Hot: 100
Creation time: 2023-05-24 Beamer (Bad Boys) Guitar Tab, arranged and transcribed by Chordance, complete with staff notation and numbered musical notation. The song was composed by and performed by Rema,Rvssian. This guitar tab is in the key of CSharp and is a Beginner version, suitable for players at the Beginner level. A must-learn piece for guitar enthusiasts. Strum the guitar, open the piano, and experience the mood conveyed by Rema,Rvssian at that time~
Play Favorites
Download
Print Sheet Music
Share