Reality - Rudeboy
Reality Rudeboy For it'sgun be Ohh Ooh yeahh Ayeah I'msorry I'mI'amI'msorry yeah I'msorry I'mI'amI'msorry yeah I'msorry I'mI'amI'msorry yeah I'msorry I'mI'amI'msorry Some say that I'mblind no be my way There'snobody like you I gave you my heart then you throway eyah I can'tbelieve say Na the person wey dey try to deceive me ehh A girl sexiness no be play play eyah Girl I go die for your body oh Girl me I go fight anybody yeah Any baga wey go try me dem go surgi oh 'Cosdem other girl dem no sabi oh Girl I go die for your body oh Girl me I go fight anybody yeah Any baga wey go try me dem go surgi oh 'Cosdem other girl dem no sabi oh Girl I don'tmind If na fight I go fight for you eyeah And I don'tmind If na to cry I go cry for you eyeah I don'tmind mind mind Me I fit do anything for you Girl if na to die I no go die for you 'Costhis is reality I'msorry I'mI'amI'msorry yeah I'msorry I'mI'amthis is for reality I'msorry I'mI'amnever reality I'msorry I'mI'amI'msorry She got a lot of sugar daddy dem plenty eyeah ahh I know say my girl no be centy*'CosI know what I'mfeeling Gucci lv she get am Channel fendi ferragamo bentley yeah Lamborghini benz she get See my life and my pocket empty It'snot easy to be a man oh I'mjust a hustler And I want to survive oh E'noeasy it'snot easy eh eh to be a man oh I'mjust a hustler And I want to survive just to survive Girl I go die for your body oh Girl me I go fight anybody yeah Any baga wey go try me dem go surgi oh 'Cosdem other girl dem no sabi oh Girl I go die for your body oh Girl me I go fight anybody yeah Any baga wey go try me dem go surgi oh 'Cosdem other girl dem no sabi oh Girl I don'tmind If na fight I go fight for you eyeah And I don'tmind If na to cry I go cry for you eyeah I don'tmind mind mind Me I fit do anything for you Girl if na to die I no go die for you 'Costhis is reality I'msorry I'mI'amI'msorry yeah I'msorry I'mthis is for reality I'msorry I'mnever reality I'msorry I'mI'amI'msorry Girl I go die for your body oh Girl me I go fight anybody oh Any baga wey go try me dem go surgi oh 'Cosdem other girl dem no sabi oh Girl I go die for your body oh Girl me I go fight anybody yeah Any baga wey go try me dem go surgi oh 'Cosdem other girl dem other girl Girl I don'tmind If na fight I go fight for you I go fight for you And I don'tmind eeh If na to cry I go cry for you Me I go cry for you I don'tmind mind mind Me I fit do anything Guitar score
Reality Artist: Rudeboy
Capo: 0
Key: FSharp
Difficulty:
Tempo: 45
Time Signature: 4/4
Hot: 100
Creation time: 2023-05-13 Reality Guitar Tab, arranged and transcribed by Chordance, complete with staff notation and numbered musical notation. The song was composed by and performed by Rudeboy. This guitar tab is in the key of FSharp and is a Beginner version, suitable for players at the Beginner level. A must-learn piece for guitar enthusiasts. Strum the guitar, open the piano, and experience the mood conveyed by Rudeboy at that time~
Play Favorites
Download
Print Sheet Music
Share