Lagos to Kampala - Runtown,WizKid
The girl them wan take photo Them love me by them love me for igboro Brother live no be two That'swhy right now my last name na yolo And nowadays we dey keep am on the low low But fa di jangolo all on mine me solo Na so the boy go From the ghetto to international I say Lagos to Kampala Say na we dey make the place catch fire London to New York to Kigali Ooh all the ladies just dey look for me Ehee Lagos to Kampala ehee Say na we dey make the place catch fire ehee Runtown and wizzi don'tgo funny ehee Oh all the girls just dey fight for me yeheee Thank God say God no be man Thank God for the money in the bank oh Me am just sticking to the plan Me am just winning every time oh And my money on my mind And my mind on my matter Mind on my matter ehh Twenty four seven say the boy just dey waka eh Boys just dey waka eh On the low I wanna tell you all the things Wey you know no I say for ghetto on the street wey I dey I just dey hustle I dey pray make I blow But now see am on a row See I dey drop the song back to back See I dey go all the place wey dem no go And my gbedu don dey make the girls loco Hey I thank God say God no be man Thank God I just stick to the plan oh Me I no dey fight any man Say me want money in the bank oh And my money on my mind And my mind on my matter Mind on my matter Twenty four seven say the boy just dey waka eh Boys just dey waka eh I never finish I never talk the one wey happen for ojota Some been think say the boy no go blow Aahh I no only blow the run town na big boy doro Anytime wey we match up the place See runtwon and wizzi everybody kolo And you already know From the ghetto to international I tell you say I never finish I never tell you one wey happen for shitta When the boys tell me say I no go blow Even solo tell me say I no go blow Even solo tell me say I no go blow But now I be boss See I be actor for the film them be boss See I dey run everything I be doro Star boy doro International doro oh eh Lagos to Kampala Say na we dey make the place catch fire London to New York to Kigali Hu all the ladies just dey lookin'for me Ehee Lagos to Kampala ehe Say na we dey make the place catch fire ehee Runtown and wizzi don'tgo funny ehee Oh all the girls just dey fight for me yeee Thank God say God no be man Thank God for the money in the bank Me am just sticking to the plan Me am just winning every time oh And my money on my mind And my mind on my matter Mind on my matter ehh Twenty four seven say the boy just dey waka Boys eh just dey waka eh Guitar score
Lagos to Kampala Artist: Runtown,WizKid
Capo: 0
Key: Eb
Difficulty:
Tempo: 100
Time Signature: 4/4
Hot: 113
Creation time: 2023-03-04 Lagos to Kampala Guitar Tab, arranged and transcribed by Chordance, complete with staff notation and numbered musical notation. The song was composed by and performed by Runtown,WizKid. This guitar tab is in the key of Eb and is a Beginner version, suitable for players at the Beginner level. A must-learn piece for guitar enthusiasts. Strum the guitar, open the piano, and experience the mood conveyed by Runtown,WizKid at that time~
Play Favorites
Download
Print Sheet Music
Share