Ride for You - Phyno,Davido
Finally I don make cash o Anything for your bride price o I pray to God make we no crash o 'Cosour love no get spare parts o Asa ima na kwa gi bu the best part o I no fit sleep till the the next track o Epele chuckwu zara mo you dey smart o And ife me nu na first class o Shey na you wey been dey hold me Down when raba no dey Mman ji gi ti e play I can'tlet you go baby no way Baby e ma n kata kwa And if no be u n ma kwete kwa The loving na me maha amam gwata kwa Say I go ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Go ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru nga po kwa ru nilo o Oyen obula ga po kwa gi nyen mo Finally you go chop life o You better live for my inside o I no go disappoint yu no be this life I no dey carry baka for this track o Nwa nmarama nizie oku Baby give me loving times two She sabi cook she sabi do I never met lover be like u Shey na u wey been dey hold me down When raba e no dey Raba e no dey Mman ji gi ti e play I no go let you go baby no way Omo jamisi for the matter E jo gba mi gbe O girl dis your waist no be here Oh girl Say I go ride for Go high for you Maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Ride for you o Go high for you Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby o Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru n ga po kwa ru nilo o E'woOyen obula ga po kwa gi nyen mo Okwa soso mu na gi ge bi oooh Bi o bi o bi o Anytime u call I go ready oh Bi o bi o bi o Nwa marama ye kwa m nfe ge ri o Bi o bi o bi o Asa m ji eme onu I go ride for you Baby oh bi o bi o bi o Guitar score
Ride for You Artist: Phyno,Davido
Capo: 0
Key: D
Difficulty:
Tempo: 98
Time Signature: 4/4
Hot: 106
Creation time: 2023-03-04 Ride for You Guitar Tab, arranged and transcribed by Chordance, complete with staff notation and numbered musical notation. The song was composed by and performed by Phyno,Davido. This guitar tab is in the key of D and is a Beginner version, suitable for players at the Beginner level. A must-learn piece for guitar enthusiasts. Strum the guitar, open the piano, and experience the mood conveyed by Phyno,Davido at that time~
Play Favorites
Download
Print Sheet Music
Share