Mama - Tekno,WizKid
Eh eh yea yea yea I nor get e money when I come Lagos yea yea Na my dream and my hustle and I thank Jesus Yea yea My 'torygo inspire you but e nor mean say Nor mean say Say you nor go hustle Say you nor go struggle o Eh Mama Mama tell me say Pikin ooo one day you go blow go blow Alhaji Tekno go Eh eh EhehMama Mama tell me say My pikin ooo one day you go blow Yea yea yea yea yea yea She say onyeoma she say You go blow like trumpet ParanranparanranranranSay you go fire like rocket ParanranparanThe only way we fly na private o ah Fly na private o We no dey s**tfor public toilet o We no dey clean yansh o I swear say for ojuelegba oya I swear say dem know my story oya Then when I dey for zanga oya I swear say dem know my story oya Nobody send when I start with banky W oya But right now say nah Starbody starboy oya Now girls move tingalingalingoya God bless me I bless mama pocket oya Say right now I dun dey blow Like trumpet parara parararara I don'tneed to blow my trumpet Parara parararara Dem be plug but na we be the socket Parara parararara Money dey for bank e dey for pocket Parara parararara We dey use am clean yansh o I no get money when I come lagos Para parararara Na my dream and my hussle And I thank Jesus o My story go inspire you But e no mean say E no mean say Say you no go hussle oo Say you no go chop o Yeah Mama mama tell me say Pikin o one day you go blow Alhaji tekno Oh no starboy Yeah yeah Yeah yeah Yeah yeah Mama mama tell me say my Pikin o one day you go blow yea yea Yea yea yea yea She say oh mama She say you go blow like trumpet Parara parararara Say you go fire like rocket o parara Fire ohh ohh The only way we fly na private o ah Fly na private o We no dey s**tfor public toilet o Lai lai We no dey look face o Yeah Day by day yeah so we hussle Na so we hussle December to December yea yea so we struggle Oh my love Day by day Say we dey work and pray So we hustle So we hustle But if you work hard If you work hard o Everything gon good Everything gon good Money nor dey when I come Lagos eohMoney no dey Na my dream and my hustle and I dey serious Yeah yea My 'torygo inspire you but e nor mean say Nor me say Say you nor go hustle Yea yea yea yea yea yea Say right now I don dey blow like trumpet eohParanranparanranranranSay you go fire like rocket Paranran oh yea yeo The only way we fly na private yowa Fly na private ooo Money dey for bank e dey for pocket eohWe dey use am clean yansh ooo Guitar score
Mama Artist: Tekno,WizKid
Capo: 0
Key: Bb
Difficulty:
Tempo: 91
Time Signature: 4/4
Hot: 106
Creation time: 2023-03-03 Mama Guitar Tab, arranged and transcribed by Chordance, complete with staff notation and numbered musical notation. The song was composed by and performed by Tekno,WizKid. This guitar tab is in the key of Bb and is a Beginner version, suitable for players at the Beginner level. A must-learn piece for guitar enthusiasts. Strum the guitar, open the piano, and experience the mood conveyed by Tekno,WizKid at that time~
Play Favorites
Download
Print Sheet Music
Share